No be just to plant and harvest — you gats retain loyal customers wey go dey buy from you back-to-back. Here's how to make dem stay loyal to your farm produce: ✅ 1. Consistency is KeyDeliver quality produce every time. People wey trust your quality g ...