Wetin Be NAQS?If you be farmer and you never hear about Nigeria Agricultural Quarantine Service (NAQS), today na your lucky day.Many farmers dey work hard, produce quality crops and livestock, but when e reach export, dem no know where to start.NAQS na o ...

